We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.
/

about

This song was inspired by the January 2012 petroleum subsidy removal mass protest in Nigeria. It's a plea to the powers that be over the nation.

lyrics

Road dey bad, water no dey
Power and light, My people no get
Even oil o wey we get beaucoup beaucoup
My people no fit buy o, my people no fit affords

(CHORUS)
Mr Goodluck na beg I dey beg o
Compassion make you show my people
Boko Haram na Haram to take human life o
Ebe ni mo be, olease o
Biko biko Don Alalh o,
Ebe ni mo be, Please o

Nigeria 52,
You know be young boy o, so please act your age o
Constitution yeye, infrastructures pafuka,
Gay na poeple, not the problem, treat them equal o

My people make we talk
Tribal war, Muslim go kill, Christians go steal o
Na why oyinbo put salt for our garri
Dem come use us and throwway like toilet paper

© All Rights Reserved ABDULZATAR KUKU 2012

credits

license

all rights reserved

tags

about

KUKU Paris, France

American born Nigerian singer-songwriter KUKU bridges the gap between his Yoruba roots and the western world. His effortless blend of mindful Yoruba lyricism, English, and Pidgin English with percussive guitar progression, and infectious percussions makes up his own unique kind of singer-songwriter. ... more

contact / help

Contact KUKU

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

If you like KUKU, you may also like: